Nigerian
International Footballer, Obafemi Martins says he just acquired a hand
gun. He Just got a licensed gun. He posted the photo on his instagram
page and captioned it as
'So I set out for shooting practice just incase, nobody knows this skill may come in handy tomorrow',
Na wa o, as him no fit shoot ball, maybe nah to dey shoot people or even him coach nah the thing now. Abeg, martins, if you no no wetin to buy, go buy cow.
Sha, martins dey play for Seattle Sounders FC.

No comments:
Post a Comment